Fashion Show
Before I begin talk about fashion and about how I feel say fashion go be in d future, make I...
Na Who Get D Pikin? 2
The judge come ask Mr B weda as de pikin white like snow na d only tin wey make am...
G-5 Governors Na D Matter
D oda day, Dem Say been dey for one popular news stand for Port Harcourt, wey Free Readers’ Association dey...
Transport Wahala
D different types of transportation wahala wey dey happen for our Port Harcourt, Rivers State, and Nigeria don plenty well...
Unholy Alliance
Today for ER been dey quiet, no be small. Me and my officer come relax sake of say people no...
2023, Na Year For Planning
As we don enter dis new year 2023, e good mek all of us plan how d new year go...
Indecent Dressing Don Take Over
Countryman true true Okpolor eye no be open eye, na d eye wey dey see everytin wey concern young people...
School Wey No Get Admission Or Registration
Countryman, e get one kain school wey people dey go now. D school no get admission, e no get registration,...
Ikoku Traders Don Pursue Tenants For Ikwerre Road
Countryman, plenty tins dey happen for dis Rivers State-o, especially since wey d State Government start to scatter development for...
Na Who Get D Pikin?
I go court d oda day for the case wey one Mr B carry him wife, Mrs B, come court....
Subscribe for newsletter
* You go receive the latest tori wen you put your email
Latest Tori
Invitation to Attend the Unity Cup 2025 Football Tournament
Dear [Scouts/Clubsides], We are excited to invite you to the Unity Cup 2025, a nationwide Under-20 male and female grassroots...
Relationship n age
HMMM, age dem say na number. Yes, I agree, but no be for boyfriend and girlfriend mata o, for my...